- Lyrics
- Album list
Dremo
-
All Work No Play
Iyalaya intro
Emi ti take off, but them still dey find their car key Lasgidi grinding, with ma papi They hate the way that am winning They wanna jack me I kick asses you rob port Awon t'eyan chappy She be bad pikin she's next to crazy, like Maheeda I dey all about paper, family, ladies, and liquor Black attire like 'Jiga mhenn Am jiggi ma niggher Watch our passport photo go turn into the bigger picture
Yes o yes o na so I see ma ex o Acting like we' all cool She want dey give me XO She say she want follow me talk I say, I gats to ex o O wa n binu, ti mo ti yo, ti mo ti n mu XO
Your lady likes me on 'Gram, she double-taps me On Snapchat, she dey send me things wey you no go like see Your lady likes me dey give am for ma backseat Still gat the niggher asking 'bout ah padi wey be light-skin No o oh, ohh
Tell Alima make she no dey dull me (No dey dull me) Laughing to the bank; the money calling Hustle everyday and night, we' balling We no dey crash until the early morning
I wanna let you know oh, oh, oh yeah Say, All Work and No Play, makes Jack a dondi oh It makes Jack a dondi oh Oh, uh, oh, oh, ohh
Who you be? Who you be? Ajebo l'ori Street? All ma ladies are freaks All ma nigghers- legit Getting bitchees the dream, living neat is the major key Find more lyrics at ※ Mojim.com I got this se you want make I dey show you receipts? Where you dey, when I dey carry bike? N'igba ti ko s'oko? Oloun! Won o fe ki n n'owo aganran Bank account mi ti chop up Mo ti l'owo I concur Bad belle; won ma wu u bi ikun Jide Kosoko
Ma game changed now am being paid Get me steady, getting that guak Mo change game mo tun se Mo ja a gba so what? Me Ajebo no be Street king Mo ba o ja lowo mo o And I go hold you down Like say the toilet no dey clean enough You're on
Your lady likes me on 'Gram, she double-taps me On Snapchat, she dey send me things wey you no go like see Your lady likes me dey give am for ma back seat Still gat the niggher asking 'bout ah padi wey be dark-skin No o oh, ohh
Tell Alima make she no dey dull me (No dey dull me) Laughing to the bank; the money calling Hustle everyday and night, we' balling Oh ohh yea ehh We no dey crash until the early morning
I wanna let you know oh, oh, oh; yeah Say, All Work and No Play, makes Jack a dondi oh It makes Jack a dondi oh Oh, uh, oh, oh, ohh
All Work and No Play, makes Jack a dondi All Play and No Work, makes Jack a dully All Work and No Play, makes Jack a dondi All Play and No Work, makes Jack a dully
-
|